Advert

Translate

Wednesday, September 25, 2013

GUYS LET'S DEBATE, BETWEEN THE YORUBAS AND THE CALABARS WHO'S THE BETTER COOK?


 

Came across 2 boys debating on this issue. lets give them our answers... thanks

calabar and yoruba who cook pass?

21 comments:

  1. Calabar na its undeabtble wetin yourba dey cuk aprt 4rm Ewedu nd pepper lmao

    ReplyDelete
  2. Na waaa oo u can tell a blind man there is Ω̴̩̩̩̥Q̶̲̥̅̊ oil in a soup not that there is Ω̴̩̩̩̥Q̶̲̥̅̊ salt. Calabar carry dey go abeg! See yoruba see cooking.

    ReplyDelete
  3. Yoruba all d way,go eat for beta owanbe party den u go confirm.pls no go road side canteen o

    ReplyDelete
  4. Compay calaber with better people no bo yoruba wey dey cook only oil food

    ReplyDelete
  5. ha AY u can not even compare na .the last time i saw u in calabar wetin dat ekaethe cook give you

    ReplyDelete
  6. calabar cuz na yourba full their resturant.

    ReplyDelete
  7. Hmmmmm,we nor dey talk abt carteen or party food,make we try dem for house,calabar comes first in cooking nd yoruba last in cooking for nigeria.make una talk truth abegg

    ReplyDelete
  8. Na Calabar nah, dat one no need argument. Go CALABAR Canteen, den go YORUBA canteen go eat. You'll see the clear difference.

    ReplyDelete
  9. Yoruba re d worse cook. I ve Eva seen nau only dem dey enjoy their Food 4calabar re good dats y dey re most time househelps good 4food n bed hahahaha

    ReplyDelete
  10. Ay abeg nor go there calaber too cook.me I nor be calabar nor yoruba Ay abeg calalar people too cook.

    ReplyDelete