Dis is nt real even, main lookin @ d pics is fakish n watch closely hw d guy is sitting @ d bac of dat doll nt micky, she can't strip so low 4 dat local naija guy, u didn't c p-square or other wealthy naija guys 2 merge wit dat tin na pesin wey I no knw. Where u bring am out from na em u com dey use dey do advert. Abeg Ay dis one no follo @ all
hahah!!!! idiotic Photoshop...
ReplyDeleteNa lie go kill una
ReplyDeleteMtcheeew!
DeleteNobe akpororo younga broda be dis?
Deletesee the guy kito scandals self
ReplyDeleteIt isn't scandals rather sandals before you blow off someones head here
DeleteAdmin: u guys should stop posting nonsense and letting people come on this page to see it.
ReplyDeleteU may tink it looks real,but it doesn't.e easy?
ReplyDeleteyea yea photoshop
ReplyDeletePHOTOSHOP
ReplyDeleteBastard
ReplyDeleteUna de cari person play oooo see d guy face? See scendals
ReplyDeleteGuy go upgrade abeg
ReplyDeletena confirm photoshop jawe mumu tin................
ReplyDeleteeven if na true wetin 4 bad there? We no 4bid o!
ReplyDeletena EBOLA go hold dat guy BASTARD
ReplyDeletePhotoshop ko. Abi na background
ReplyDeleteuna de chop lies like chin chin
ReplyDeleteYou guys don't even know how to lie
ReplyDeleteU try sha
ReplyDeleteNa wa o! D tin pain una o! Ah ah!
ReplyDeleteWhy do u people lie so much like dis? Dis is nonsence absolutely and even d really romanced like u exagerrated, is it really a crime?
ReplyDeleteD guy wan get star with em fotoshop
ReplyDeleteThat guy nah fake ,he no follow
ReplyDeletehahahahahahahahahaha mtchwee dia is God in everytin wia doin all diis lie we are sharing................
ReplyDeleteguy u chop craze abi u dream wen u 4ck Nicki????
ReplyDeleteNaija pipu una de try wit lie@
ReplyDeleteAnt fuck the person way post dis rubish
ReplyDeleteDis Is Funny
ReplyDeleteDis is nt real even, main lookin @ d pics is fakish n watch closely hw d guy is sitting @ d bac of dat doll nt micky, she can't strip so low 4 dat local naija guy, u didn't c p-square or other wealthy naija guys 2 merge wit dat tin na pesin wey I no knw. Where u bring am out from na em u com dey use dey do advert. Abeg Ay dis one no follo @ all
ReplyDeleteNa wa oo! Evn d guy no get swag,jst dey luk lik mumuni
ReplyDelete